Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Di Peoples Democratic Party don start fresh reconciliation to join back di aggrieved factions wey dey inside di party.
Di National Working Committee wey Tanimu Turaki (SAN) dey lead, supported by PDP govos na im dey yarn dis one for Abuja on Wednesday.
Turaki talk say, From last night and to dis morning, di reconciliation don dey get small head.
E explain say di move follow one advice from Court of Appeal, Ibadan wey tuk say dem need settle for di parti if dem wan compete for di 2027 elections.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026