Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Key joinbodi pipo don do meeting call for stronger way to prevent fight fight and bring beta security to Lagos state.
Di meeting wey di Lagos State Police Commissioner, CP Olohundare Moshood dey present for register, explain policing, na so big names of di security mata put body for di meeting for Alausa Ikeja.
Afta di meeting, oga police Commissioner tuk im mind oh wetin nor good, say na corperation dey make rice dey full pot and na so security mata be too, say everybody need join for dis security mata.
Written by: Ridwan Agbomeji
community policing strategy how to stop insecurity in nigeria police commissioner nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026