Lagos

Police Deploy Officers To Ikeja Schools Afta Threat Message

todayJanuary 23, 2026

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos State Commissioner of Police, Olohundare Jimoh, don order permanent deployment of police to Grange School and Greensprings School for Ikeja, afta threat of attack.

Dis move dey  follow WhatsApp messages wey unknown Jaguda boys send, threaten security of di schools.

U sabi says konfam been report say make aproko pipo stop to dey spread fake news.

In response to di threat even though di police don check, management of di two schools order temporary closure on Wednesday and Thursday.

For letter to parents, Head of Grange School, Richard McMahon, say school nor dey for dis week because of security concern, even though  immediate danger nor dey.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app