By : Jolayemi Olajide
Oga Presido, Bola Tinubu say like dis don meet big investors for Paris, France, yanyanpu every, as im economic reforms dey go and how im gorment take dey spend money wisely.
Tinubu say di plan na to remove jogolos for inside Naija Economy and make every wia coolelecoolele.
Baba Seyi explain every say Naija economy don dey stable oh and dat now dem dey find continuity and dat Naija dey safe for investment.