By: Esther Ayoola
Wi oga Presido Bola Tinubu like dis now dey say Naija get agreement with France Presido, Emmanuel Macron, to support our military with ogbonge equipment and training.
Oga Presido yarn dis one when he dey tuk with governors for him Ikoyi house for Lagos afta him come back from UK trip.
Baba Seyi say Naija ready to use di good relationship and gbese wey we get to buy beta equipment for security forces.
Say Na to make sure say dem fight against terrorism and protect di country wella.