By: Esther Ayoola
Chairmo of National Sports Commission, Shehu Dikko, on Thursday don go visit oga Presido Bola Tinubu for Presidential Villa for Abuja to clear am how sport perform for 2025 and plan for 2026.
Afta di meeting, Dikko tell State House tori pipo say di visit na normal routine, because na direct to di  President, di commission dey report.
According to am, baba seyi promise to continue supporting and creating strong sports economy for Naija.