OBODO NAIJA

President Tinubu Open Naija for Ground Say Make Investor Come Invest

todayMay 15, 2026 1

Background
share close

By: Jolayemi Olajide

Wi oga Presido,  Bola Tinubu (don open naija economy for ground waaa) don clear mata oh, say like dis now,  Nigeria fit attract nearly $20 billion foreign direct investment for 2026, based on say na sabi pipo dey run matas for di gorment.

Tinubu yarn dis one on Thursday during Africa CEO Forum wey shelle for Kigali.

Baba Seyi  also explain say gornment don put beta benefits for ground to encourage more foreign businesses and investors make dem bring money come Nigeria.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds