investment in Nigeria

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Shettima Rake Say EFCC Make Foreign Investors Trust Naija More

By: Esther Ayoola Wi Vice Presido, Kashim Shettima, nor be small tin oh, don rake full newspaper say, na diĀ  strong work by EFCC make Naija name nor loud for money laundry mata. Shettima yarn dis one during di commissioning of EFCC new zonal office for Ado-Ekiti, Ekiti State. He also assure Nigerians say Federal Gornment go continue to strengthen anti-corruption agencies through beta infrastructure, staff welfare, training and operational […]

todayJune 10, 2026 7

OBODO NAIJA

President Tinubu Open Naija for Ground Say Make Investor Come Invest

By: Jolayemi Olajide Wi oga Presido,Ā  Bola Tinubu (don open naija economy for ground waaa) don clear mata oh, say like dis now,Ā  Nigeria fit attract nearly $20 billion foreign direct investment for 2026, based on say na sabi pipo dey run matas for di gorment. Tinubu yarn dis one on Thursday during Africa CEO Forum wey shelle for Kigali. Baba SeyiĀ  also explain say gornment don put beta benefits […]

todayMay 15, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds