OBODO NAIJA

President Tinubu Rake Say Fuel Subsidy Removal Dey Show Workings

todayAugust 14, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Wi oga Presido, Bola Tinubu don rake again say removal of fuel subsidy dey benefit ordinary Nigerians, dat very soon im soon share di report card.

Senior man presido fry dis mata as im receive Naija oil workers oganization, NUPENG leaders for Presidential Villa.

Baba Seyi say, im nor understand why bad belle pipo dey drag about subsidy, say na di subidy money dem take dey package di common man for local level.

Im sti shake everywia as im promise to fix Naija refinaries, dat dem dey run kitikata to see say e work.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds