By: Rilwan Agbomeji
Russian Presido, Vladimir Putin, don knack hand for chest say Russia must win di war for Ukraine and call on im pipo make dem support soldiers.
Im sukili dis one put for im New Year’s Eve speech for Kamchatka, di first region wey enter 2026
Im encourage im soldiers and and call on Russians to show support