National

Resident Doctors Begin Nationwide Strike Today Over Allowance

todayApril 7, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Nigerian Association of Resident Doctors (NARD) don announce say dem go start strike from today, April 7, 2026, for federal and state hospitals all over Naija.

Dem tuk say di strike happen based on gornment failure to pay di revised Professional Allowance and don reverse some health policies wey dem agree afta di 2025 strike.

NARD say for dia National Executive Council meeting, dem decide say di only way na total and comprehensive strike to make gornment hear dia concern.

Di doctors say di strike go affect hospital services nationwide if gornment nor take quick action.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app