Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say nor be small traffic for Liverpool Bridge, Apapa, Lagos State on Monday, dat One diesel tanker fall gbowai for ground and na so resident carry keg dey go fetch di fuel for road, forgetting say e fit explode.
Lagos State Traffic Management Agency (LASTMA) ni dey clear konfam news on Monday.
According to LASTMA, dem don succeed divert di traffic to di other side of di bridge to keep people safe.
Emergency officials, including Lagos State Fire Service, Nigeria Police, and LASTMA operatives, don enter di area to avoid badness from hapuning.
Written by: News Author
Apapa Diesel Spill Gbowai Tanker Accident Lagos Road Incident
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025