Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Some Senior farmers for the ogbonge Farmers Association of Nigeria (AFAN) , don cut cap for lagos govo, Babajide Sanwo-Olu say im ma do well as him take slash Lagos rice from N64,000 to N57,000 per bag,
Na on top tok tok with stori pipo for the state capital, Di Vice Chairmo of AFAN Southwest and Lagos chapter, Sakin Agbayewa, hail di move, say e go create competition and make rice price fall even more.
While di Chairman of RIFAN Lagos chapter, Raphael Hunsa, for im part, add say e go help Nigerians celebrate Christmas well.
Meanwhile, di All-Farmers Association of Nigeria (AFAN) under new President Muhammad Magaji pledge to boost food production and food security across Nigeria, promise partnership with Federal Ministry of Agriculture.
Written by: News Author
Christmas food prices Rice price prediction Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025