obodo oyinbo

….Russian Military Plane Crash, 7 Dey Onboard

todayDecember 9, 2025 1

Background
share close

By: Alice Iduh

Russian defence ministry don yanyanpu update say dia  military plane don crash for ivanovo region tuesday.

Di an-22 transport plane carry seven people, but nobody sabi if dem survive or not.

Di crash happen for one bush for the area, and like this like this, authorities don enter area with dia fork and knife search for the team.

Investigation don start as di whole country dey wait make dem find out wetin cause di wahala.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app