Lagos

Sanwo-Olu Explain How Im Dey Package Lagos For International Business

todayFebruary 6, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos Govo, Babajide Sanwo-Olu, don go arrange package, unveil Lagos International Financial Centre (LIFC) with plans to make Lagos economy strong.

E beg both gornment and private sector make dem continue to joinbodi to make Lagos become global financial hub.

Sanwo Olu say, LIFC, wey dem start plan two years ago, go bring international money, grow financial market, and create better work chance for pipo.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app