Lagos

Sanwo-Olu Salute Lagos Pipo Grit, Promise To Run Matas Well For 2026

todayJanuary 2, 2026 9

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Lagos State Governor Babajide Sanwo-Olu wan finish Lagosians with hailings say dem get strong mind, dat dem sabi somtin, and sabi cooperate.

Di senior man of di state sukili dis one for im 2026 New Year message, e promise say im govment go focus more on people mata and hear wetin dem need.

Sanwo-Olu yarn say everybody go need patience and join bodi, and im go dey act fast to fix wetin no dey work  for state.

E also praise traders, workers and youths wey dey support Lagos through tough times, say no lele for di 2026, say im go carry everybody along.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app