LAGOS STATE POLITICS

4 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Assembly Back Tinubu Second Term, Praise Subsidy Removal

By: Esther Ayoola Members of Lagos State House of Assembly like dis, don join hand dey back oga Presido, Bola Tinubu make he run for second term as Presido. Dem take di decision for Tuesday plenary afta Ladi Ajomale from Oshodi/Isolo Constituency II move di motion. Ajomale spread bodi explain di Tinubu administration important reforms, like student loan scheme, removal of fuel subsidy, and big infrastructure projects like Lagos Coastal […]

todayApril 29, 2026 7

Lagos

Lagos APC Big Men Pick Hamzat As Consensus Candidate For 2027 Governorship Race

By: Esther Ayoola One ogbonge group, wey call dem selves, Governance Advisory Council (GAC), wey be top advisory body of All Progressives Congress for Lagos State, like dis don join force endorse Dr. Kadri Obafemi Hamzat as dem consensus candidate for 2027 governorship election. Chairmo of GAC, Oluyole Olusi, naim convasate dis mata to tori pipo on Tuesday as Govo Babajide Sanwo Olu carry Hamzat go see dem Oluyole say, […]

todayApril 29, 2026 13

Lagos

Sanwo-Olu Salute Lagos Pipo Grit, Promise To Run Matas Well For 2026

By: Rilwan Agbomeji Lagos State Governor Babajide Sanwo-Olu wan finish Lagosians with hailings say dem get strong mind, dat dem sabi somtin, and sabi cooperate. Di senior man of di state sukili dis one for im 2026 New Year message, e promise say im govment go focus more on people mata and hear wetin dem need. Sanwo-Olu yarn say everybody go need patience and join bodi, and im go dey […]

todayJanuary 2, 2026 24

National

Constituency Meetings Go Make Government And People Join Body Well – Obasa

Lagos State House of Assembly don talk say the 10th annual stakeholders’ meeting wey go happen on Thursday go help strengthen the relationship between government and people for the state. The Speaker of the House, Mudashiru Obasa, talk this one for one statement on Tuesday. Na since 2015 Obasa start this kind meeting, and this year own go happen for all 40 constituencies for Lagos at the same time. E […]

todaySeptember 3, 2025 29

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds