Sport Yarns

Senegal Sack Coach Pape Thiaw After World Cup Crash

todayJuly 12, 2026 9 3

Background
share close

Edited By Ebi Oboko

Senegal don sack dia head coach, Pape Thiaw, after di team crash comot for Round of 32 for 2026 FIFA World Cup.

Senegal Football Federation tok say dem don sack Thiaw and all di coaching crew after executive committee meeting on Sunday.

Di federation presido, Abdoulaye Fall, go address journalists on Monday to explain why dem take di decision and wetin dey next for di national team.

Thiaw, wey be former Senegal international player, take over as head coach for 2024.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds