National

Shettima Tuk How Tinubu Reform Dey Actually Boost Nigeria Revenue

todayMay 8, 2026

Background
share close

By: Esther Ayoola

Naija Federal Gornment don open tuk, say, remove bad belle, dat President Bola Ahmed Tinubu Renewed Hope economic reforms, make Naija revenue generation swell beta style.

Vice Presido, Kashim Shettima yarn dis one during im keynote speech for di 3rd Nasarawa State Investment Summit wey hapun for Lafia.

Shettima press tuks dat, like dis, Naija foreign reserve don enter 46 billion dollars for 2025, showing dat na beta money (kpali) naim dey enter federal account.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds