Nigerian Economy

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Tinubu salute Muslims for Eid, say goment dey work round di clock to fix Naija

  By : Jolayemi Olajide Wi oga Presido, Bola Tinubu don assure Nigerians say all the reforms wey im goment dey do go continue and dat im dey mout mehn to handle security, steady economy, and progress. Inside im 2026 Eid-el-Kabir message wey comout on Tuesday before Wednesday celebration, baba Seyi salutate all Muslims for Nigeria and across di world. Tinubu talk say true-true, im know say some areas still […]

todayMay 26, 2026 12

National

Shettima Tuk How Tinubu Reform Dey Actually Boost Nigeria Revenue

By: Esther Ayoola Naija Federal Gornment don open tuk, say, remove bad belle, dat President Bola Ahmed Tinubu Renewed Hope economic reforms, make Naija revenue generation swell beta style. Vice Presido, Kashim Shettima yarn dis one during im keynote speech for di 3rd Nasarawa State Investment Summit wey hapun for Lafia. Shettima press tuks dat, like dis, Naija foreign reserve don enter 46 billion dollars for 2025, showing dat na […]

todayMay 8, 2026 11

National

FG Launch Ogbonge Business Plan To Naija Economy

By: Esther Ayoola Federal Gornment don put touch and candle for out side dey find means, don even lunch one ogbonge wetin dem call Nigeria National Halal Economy Strategy yesterday, business of about $7.7 trillion, and dat grow to $12 billion for Nigeria economy within di next ten years. Oga Presido Bola Tinubu nay ni yarn dis one, sending im mouth piece, Vice Presido Kashim Shettima, for officially unveiling of […]

todayFebruary 6, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds