Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Alice Iduh
Supreme Court don cancel Osun State Attorney General, Oluwole Jimi-Bada, case, wey him file against AGF, Lateef Fagbemi, over di local government funds wey dem dey hold.
court talk say na only di people wey win election and don take office fit sue or get sued.
Justice Mohammed Idris talk say di Federal Government dey wrong to hold di local government money, say e dey breach 1999 Constitution.
Di decision come Thursday, wen six justices side di court against one, clear say Jimi-Bada no get legal right to run di case for di local councils.
Written by: News Author
Osun local government fund dispute Supreme Court Osun State AG case
todayDecember 2, 2025 8 2
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025