How Eko Strike Force Recover 111 Guns for Lagos
Eko Strike Force say dem don recover not fewer than 111 different firearms from different parts of Lagos State within di last one year. Oga Commissioner of police, Olohundare Jimoh ni dey conversate dis one, on Monday during di commissioning of di unit headquarters for Eko Strike Force for Soomolu. Di police boss say di unit sef go hellep support di work of di Rapid Response Squad to rascal jaguda […]