Abuja Federal High Court

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Malami Put Weight Say Im Must Fight Appeal Court Order Wey Seize Im 48 Properties

By: Yusuf Abuh Former Attorney-General of di Federation and Minister of Justice, Abubakar Malami, SAN, don announce say e go challenge di Federal High Court judgment wey order final forfeiture of 48 properties wey authorities link to am. For statement wey im Special Assistant on Media, Mohammed Bello Doka, release, Malami say e respect di court but e no agree with some parts of di judgment.   Di decision come […]

todayJuly 17, 2026 17

OBODO NAIJA

Abuja Court Fix May 26 For Judgement As Lawyer Try Block Jonathan 2027 Bid

By : Jolayemi Olajide For Abuja, Federal High Court don fix May 26 for judgment for case wey lawyer Johnmary Jideobi file wey wan stop former President Goodluck Jonathan from contesting 2027 presidential election. Justice Peter Lifu take set di date after both sides of di case finish to present dia arguments. Court also hear say INEC no show up for di matter even though dem don serve dem court […]

todayMay 19, 2026 22

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds