AC Milan

5 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Sunderland, Bournemouth Draw AC Milan for Europa League

By: Blessing Aminu Sunderland, Bournemouth, AC Milan, Europa League, Crystal Palace, Real Sociedad Di Black Cats go travel go San Siro for dia first European campaign since 1973, after dem finish seventh for Premier League last season. Bournemouth too go play AC Milan for dia own ground, as dem prepare for dia first European football campaign. Dem also go face Spanish side Real Sociedad. Crystal Palace, wey win Conference League […]

todayAugust 28, 2026 17 3

Sports

Football World Dey Mourn As AC Milan Legend Franco Baresi Die

By: Esther Daniel Football world dey mourn as former AC Milan captain and Italy legend Franco Baresi die on Friday morning at di age of 66. Baresi spend all him playing career for AC Milan from 1977 to 1997, where he play over 700 matches and become one of di greatest defenders football don ever see. Di Italian icon win six Serie A titles, three European Cups and plenty oda […]

todayJuly 31, 2026 15

Sport Yarns

Amorim to Pick Up AC Milan Coaching Job

By : Jolayemi Olajide Dem really tuk say, one man food na another man poison, say former man united coachie, Ruben Amorim don dey close to become AC Milan new coach Dis na according to report from Italy,  Milan go  later this week to sign two-year contract. The 41-year-old Portuguese manager go replace Massimiliano Allegri, wey dem sack after poor results  wey make Milan miss Champions League qualification.  

todayJune 15, 2026 13

Sport Yarns

Man United Don Finalize Busy Pre-Season Play With AC Milan For Poland

By : Jolayemi Olajide Manchester United don announce on Tuesday say dem go finish dia tight pre-season preparation against AC Milan for Wroclaw inside Poland. Di big match go hold on August 15 as coach Michael Carrick dey plan to build on top di beta third position wey di club carry last season before di new Premier League start. United go start di matches against Wrexham for Helsinki on July […]

todayJune 9, 2026 19

Sport Yarns

Milan Fire Coach Allegri As Dem Fail To Enter Champions League

By: Esther Ayoola AC Milan don officially sack dem coach, Massimiliano Allegri, and dem don also change plenty things for di club management afta di team finish fifth for Serie A. Di club tuk say di way di team take collapse for di end of di season and how dem fail to qualify for Champions League na complete failure. Allegri just come back for his second time as Milan coach […]

todayMay 26, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds