Sports

Mourinho Fire 19-Year-Old Diomande To Score Goal 

todayOctober 19, 2026 4

Background
share close

Real Madrid choacielala, di special one, José Mourinho, like dis don dey ginger  19-year-old Ivory Coast boy, Yan Diomande, say make hin sharp up with hin goal scoring to bench brazil super star Vini Junior.

Dis one na after dem knack Sevilla 4-1  on Sunday.

Romano report say Mourinho give press tok, say, in like di boy progress o, but di boy sti get fear in front of goal and dat im need to calm down.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds