Sport Yarns

Milan Fire Coach Allegri As Dem Fail To Enter Champions League

todayMay 26, 2026 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

AC Milan don officially sack dem coach, Massimiliano Allegri, and dem don also change plenty things for di club management afta di team finish fifth for Serie A.

Di club tuk say di way di team take collapse for di end of di season and how dem fail to qualify for Champions League na complete failure.

Allegri just come back for his second time as Milan coach last year May 2025, when e replace Sergio Conceição.

But things scata for di 2025-2026 season as di team drop from second position go fifth afta dem lose 2-1 to Cagliari for di last game of di season.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds