Lagos Gornment Wan Get Strong Hand For Electricity Matter
Lagos State Commissioner for Energy and Mineral Resources, Biodun Ogunleye, don talk say Lagos Gornment wan get more control over electricity matter for di state. E talk dis one yesterday, November 5, before di 2026 Lagos Energy Summit wey go hold from November 10 reach 12. Di summit go look for better way to make light dey steady for Lagos. Di summit go bring Gornment pipo, business pipo and energy […]