Akhakon Anenih

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Edo-NDC-Candidate-Akhakon-Accusate-Police-Say-Dem-Nor-Stop-Attack-Wey-Shele-For-Benin.jpg

OBODO NAIJA

Akhakon Accusate Police Say Dem Nor Stop Attack Wey Shele For Benin

Nigeria Democratic Congress House of Representatives candidate for Esan North-East and Esan South-East Federal Constituency, Edo State, Akhakon Anenih, don come outside point finger give police say dem nor do anything when jaguda boys attack dia pipo for Benin City yesterday. Di politician make dis allegation today, Thursday, November 26, 2026 for one siddon tok wit tori pipo after e follow di victim wey wunjure for di kasala yesterday. According […]

todayNovember 26, 2026 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds