Akintunde Sawyerr

1 Result / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

NELFUND Boss Deny Money Wey Dem Use Anyhow

By: Kofoworola Olayinka NELFUND Boss, Akintunde Sawyerr, don deny down allegation say money dey miss for di agency, e tok say nobody get evidence to prove say dem mismanage money. Sawyerr yarn dis one for TV siddon tok onĀ  Monday, saying NELFUND need money to give students loans and say di scheme na part of Federal Gornment plan to redirect money enter welfare programmes. E say make people understand say […]

todayAugust 31, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds