Ikorodu City Coach Tok Why Dem Dem Ja for Lagos Intercity Match
Ikorodu City assistant coach, Washington Egor, blame loss of focus for dia 2-2 draw against Inter Lagos on Monday, November 9, for Mobolaji Johnson Arena, Onikan, Lagos. Dem dey lead 2-1 before Akinwale Oriyomi score for stoppage time to rescue one point for Inter Lagos. Egor say e pain am say im team no fit hold dia lead and win di match. E say dem gats manage di one point, […]