Sports

Ballon d’Or Winner Harry Kane Nor Make FIFPRO World 11 List

todayNovember 10, 2026 5

Background
share close

Nor be small confusion FIFA do on Monday, dem release di full list of di 2026 FIFPRO Men’s World XI on Monday, as almost 20,000 professional ballers across di globe vote for dia correct peers.

Big names like eight-time Ballon d’Or winner Lionel Messi and World Cup star Kylian Mbappé top di star-studded line-up.

However, football fans shock as 2026 Ballon d’Or winner Harry Kane name nor make di list, dis na di first time wey dis kind tin dey hapun in 21 years.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds