Alexander-Arnold Fit Miss Six Weeks Because Of Injury
Trent Alexander-Arnold dey expected to miss up to six weeks with hamstring injury wey e pick during Real Madrid Champions League win over Marseille. Alexander-Arnold, 26, start Tuesday match for Bernabeu but na only five minutes e last as dem comot am sharp-sharp after e injure him left leg. Real Madrid confirm di injury after dem run tests Wednesday morning. Sources dey talk say Trent go dey out for at […]