America Iran negotiations

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Trump Say Iran War Fit End Soon As Talks Continue Over Hormuz

By: Yusuf Abuh US Presido Donald Trump don say e believe di war with Iran go end “pretty soon”, say dem nor born Iran well to continue di fighting. US, Iran and Oman dey try  reach temporary agreement wey go allow ships return through di Strait of Hormuz, one important route for global oil supply. Like dis now, Iranian authorities don increase security measures across di country, especially for Tehran. […]

todayAugust 7, 2026 10

obodo oyinbo

Trump Share Hope Say U.S, Iran Don Dey Near Peace Deal

By : Jolayemi Olajide US President Donald Trump  say, like dis  America  go soon settle with Iran through agreement, however say if the tuks scatter, US go continue heavy bombing. Di US presido put dis one for Truth Socials explaining say  E even stop one short military operation for Strait of Hormuz because of di peace deal with Iran. However, Iran never answer di new proposal from America, as dia […]

todayMay 7, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds