obodo oyinbo

Trump Say Iran War Fit End Soon As Talks Continue Over Hormuz

todayAugust 7, 2026 5

Background
share close

By: Yusuf Abuh

US Presido Donald Trump don say e believe di war with Iran go end “pretty soon”, say dem nor born Iran well to continue di fighting.

US, Iran and Oman dey try  reach temporary agreement wey go allow ships return through di Strait of Hormuz, one important route for global oil supply.

Like dis now, Iranian authorities don increase security measures across di country, especially for Tehran.

Trump and other leaders dey continue efforts to find solution as tension remain high for di Middle East and world energy market.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds