Peter Obi Carry Perper Body Ginger Give Federal Gornment
By: Mariam Ajayi Peter Obi don call on federal gornment to save thousands of Nigerians wey terrorists don drive comot dia villages. Obi drop dis fire call for X after e storm Mangu IDP camp inside Plateau State, an u know di badness wey sup forĀ Yelwata inside Benue State on Tuesday, wey boy block am. Supporters con dey ask, wetin dey give dis man mind, di former Anmabra state […]