By: Mariam Ajayi
Peter Obi don call on federal gornment to save thousands of Nigerians wey terrorists don drive comot dia villages.
Obi drop dis fire call for X after e storm Mangu IDP camp inside Plateau State, an u know di badness wey sup for Yelwata inside Benue State on Tuesday, wey boy block am.
Supporters con dey ask, wetin dey give dis man mind, di former Anmabra state govo, say di koko na to save di more than 45,000 human beings terrorists burn down dia communities.