Prime Minister Albanese Insist Say, Australia No Go Rescue ISIS Woman An Pikin From Syria
By: Esther Ayoola Australia Prime Minister Anthony Albanese don clear mata say im govament no go support any jaguda doings and dat Australian go send woman an pikin wey get tie with ISIS fighters. Untop tuk tuk with tori pipo on Monday, Oga prime minister say e dey “unfortunate” say pikin dem dey involved, but Australia no go look back on dia decision. Albanese say any person wey use im […]