Anthony Joshua Finally Tuk Afta Di Askident Wey Kpai Im Two Frens
By: Esther Ayoola Anthony Joshua don finally tuk afta weeks of silence, as he appear for camera first time since di fatal car crash. U sabi say, Joshua bin dey inside SUV wey crash with parked truck for Lagos–Ibadan expressway on December 29. For video wey im post for YouTube, tears almost drop as he mourn Latif Ayodele and Sina Ghami, two of him close backroom guys wey he call […]