Arewa

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Atiku Say Obasanjo No Get Electoral Value, Claims Arewa Make Am President

By: Mariam Ajayi ADC presidential candidate, Atiku Abubakar, don dismiss former President Olusegun Obasanjo electoral strength, saying on Wednesday that Obasanjo no fit win im own state or South-West during di 1999 presidential election and na Arewa support make am president.   Atiku make di statement while speaking with journalists amid renewed disagreement between am and Obasanjo over dia political relationship and dia roles in di 1999 election, as he […]

todayAugust 20, 2026 12

OBODO NAIJA

Information Minister, Idris Position North News Tatafos For Beta Tomorrow

Wi Minister of Information and National Orientation, Mohammed Idris, don clear, clear Nigerian tatafos for North,  not to burn di country with bad news report. Im tuk dis on for di first Arewa Media Summit wey shelle for Kano on Monday. Di Minister explain say di future of di region no depend only on better roads or farming, and dat tori dem wey dis tatafos dey put out sti, fit […]

todayJuly 7, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds