NDLEA Bust Cocaine Cartel, Arrest ‘KC Luxury’ As E Try Run From Nigeria
By: Kofoworola Olayinka NDLEA don bust one international cocaine cartel wey allegedly dey use Nigeria as road to move illegal drugs go UK, Europe and Asia. According to report say dem arrest di alleged Nigerian leader of di group, social media influencer Afolabi Kazeem Michael, aka KC Luxury. NDLEA Chairman, Brigadier General Mohamed Buba Marwa, yarn dis one for Lagos on Tuesday, Di agency say e arrest am as e […]