Asiwaju Bola Ahmed Tinubu

16 Results / Page 1 of 2

Background

Lagos

Fashola Open Up On Why E No Dey Publicly Criticise Tinubu

By: Yusuf Abuh Former Lagos State Govo and former Minister of Works and Housing, Babatunde Fashola, don tok say e no dey criticise President Bola Tinubu gornment for television because e prefer give am advice privately. Fashola yarn dis one forĀ  interview on wednesday, after dem ask am why e no dey publicly rate or talk about di President performance. According to am, baba Seyi personally reach out make e […]

todayJuly 24, 2026 11

OBODO NAIJA

President Tinubu Hail Abdulsalami

Wi Presido, Bola Tinubu yesterday praise shege comot former military Head of State, Abdulsalami Abubakar, head, say im na oga na master for naija democratic. Tinubu tuk dis one for Abuja during public book presentation wey dem hold to honour Abdulsalami 84th birthday, and naĀ  Vice Presido Kashim Shettima represent am fry mouth for di event. Shettima drop Tinubu message say Abdulsalami leadership naim bee di stew for naija democracy, […]

todayJune 15, 2026 12

National

Abia Dey Jolly As Tinubu Commission Port Harcourt Road Wey Dem Rebuild

Aba, di commercial city, turn big carnival ground wen President Bola Ahmed Tinubu commission di 6.7km Port Harcourt Road wey Julius Berger Nigeria PLC rebuild. Di place full with better singing and dancing, masquerade display, DJs dey drop better sound. Women and youths no carry last, dem rush come dey celebrate di project like say na redemption. President Tinubu no show face but send Minister of Works, Engr. Dave Umahi. […]

todayOctober 7, 2025 33

National

Tinubu Beg Nigerians Say Make Dem Dey Buy Made In Nigeria Goods

"President Bola Tinubu don talk am again say make Nigerians dey buy made-in-Nigeria products." ā€œAccording to am, we suppose be nation wey produce things, no be only to dey consume.ā€ Tinubu yan dis one for im speech wey im give as Nigeria dey celebrate 65 years independence for Abuja on Wednesday. ā€˜For dis 65th anniversary of our independence, my message na hope and make una ready to take action.’ ā€œDis […]

todayOctober 2, 2025 49

Lagos

Sanwo-Olu Dey Jolly As Dem Give National Arts Theatre New Name: Wole Soyinka Centre For Culture And Creative Arts

"Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, talk say di reopening of National Arts Theatre, wey dem don rename Wole Soyinka Centre for Culture and Creative Arts, na like new life for one national icon and celebration of Naija creative spirit." "For im keynote speech wey e deliver for di commissioning ceremony wey President Bola Ahmed Tinubu, First Lady Senator Oluremi Tinubu, Senate President Godswill Akpabio, Speaker of House Tajudeen Abbas plus […]

todayOctober 2, 2025 28

National

Tinubu Show Sympathy To FIRS, UBA After Afriland Fire Wahala

President Bola Tinubu don send serious condolence to di families of di people wey die and to di management and staff of Federal Inland Revenue Service (FIRS), United Capital, and United Bank for Africa (UBA), after di fire wey happen on Tuesday for Afriland Building for Broad Street, Lagos Island. Reports say seven people don die confirm after di fire wey burn di Tower. Dem talk say di victims die […]

todaySeptember 18, 2025 31

National

Tinubu Don Return Abuja After E Cut Paris Leave Short

President Bola Tinubu don return Abuja on Tuesday evening after e cut short im 10-day leave wey suppose make am dey Paris and London. Di Airbus A330 wey carry am land for Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja by 6:50pm local time. Tinubu wey comot Nigeria on September 4, suppose dey Europe till later this week but e waka back earlier. No official reason don come out why dem cut di […]

todaySeptember 17, 2025 36

National

NIN-SIM Linkage Dey Cut Down Fraud Well Well, E Dey Ginger Nigeria National Security – Tinubu

President Bola Tinubu talk on Tuesday say the linkage of National Identification Number with SIM cards don sharply reduce fraud and make national security better. Tinubu wey Secretary to the Government of the Federation, Senator George Akume, represent am, talk this one for 2025 National Day of Identity wey National Identity Management Commission organise for Abuja. ā€œWorking with the NCC, NIMC don enforce the NIN-SIM linkage, and e don sharply […]

todaySeptember 16, 2025 49

National

Tinubu Don Launch RenewHER To Help Women, Fight Maternity Mortality And Empower Them

Presido Bola Ahmed Tinubu don launch RenewHER, one Presidential Women Health Transformation Initiative wey go help protect women wey dey carry belle and improve how women life go dey better across Nigeria. According to tori wey drop from State House on Friday, signed by Stanley Nkwocha, wey be Senior Special Assistant to di Presido on Media & Communications (Office of di Vice President), dem launch di programme during one gala […]

todaySeptember 12, 2025 48

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds