Lagos

Fashola Open Up On Why E No Dey Publicly Criticise Tinubu

todayJuly 24, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Former Lagos State Govo and former Minister of Works and Housing, Babatunde Fashola, don tok say e no dey criticise President Bola Tinubu gornment for television because e prefer give am advice privately.

Fashola yarn dis one for  interview on wednesday, after dem ask am why e no dey publicly rate or talk about di President performance.

According to am, baba Seyi personally reach out make e share ideas on wetin gornment fit improve before di 2027 general elections.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds