Gambia Vex Protest say Dem nor get light for 48 hours
By: Mariam Ajayi Nor be small tin for Gambia, say Thousands of angry youths enter street near Banjul for Gambia overnight vex, squeeze face like man wey mess for taxy. Before Police say jack, Youths begin sing wi nor go gree, we gree, ha, wetin ona nor dey gree, say may dem nor go get light for 2 days and heat dey> Suuuu, say na di second time dis week […]