obodo oyinbo

Gambia Vex Protest say Dem nor get light for 48 hours

todaySeptember 11, 2026 5

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Nor be small tin for Gambia, say Thousands of angry youths  enter street near Banjul for Gambia overnight  vex, squeeze face like man wey mess for taxy.

Before Police say jack, Youths begin sing wi nor go gree, we gree, ha, wetin ona nor dey gree, say may dem nor go get light for 2 days and heat dey>

Suuuu, say na di second time dis week wey citizens dey jump enter street to tell gornment say dem don tire of dis unbearable darkness

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds