BOLA AHMED TINUBU

9 Results / Page 1 of 1

Background

National

President Tinubu Order All Appointees Wey Wan Contest 2027 Election To Exit Im Gorment

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don order, say make all im political appointees wey wan run for any election for 2027 resign from dia work before March 31. Head of Information for OSGF, Dewan Goshit, naim announce dis news on Tuesday. Baba Seyi say, dis follow Section 88(1) of di Electoral Act 2026 and di INEC timetable for party primaries. Dis order dey affect all presidential […]

todayMarch 18, 2026 3

National

President Tinubu Land London For Historic State Visit

By; Esther Ayoola Oga Presido, Bola Tinubu, wey dey go do historic state visit, don land London, United Kingdom with im wife, Oluremi Tinubu. According to president tuk, tuk, Bayo Onanuga dem touch London Stansted Airport for 3:18 pm on Tuesday. Tinubu meet Mark Bevan, Deputy Lieutenant of Essex, plus Naija acting High Commissioner Ambassador Mohammed Maidugu and other big oga dem. For di visit, King Charles III and Queen […]

todayMarch 18, 2026 3

Lagos

Govo Sanwo Olu Make President Tinubu Get Happy Ending

By: Esther Ayoola Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, don yarn update, say oga presido, Bola Tinubu dey happy, as Lagos dey plan to set up Lagos International Financial Centre (LIFC). Sanwo-Olu yarn dis one for statement wey govo media tuk tuk, Gboyega Akosile sign on Monday. Say di di training na Lagos International Financial Centre organize am, TheCityUK run am, and UK government fund am. Sanwo-Olu say LIFC no be […]

todayFebruary 24, 2026 4

National

President Tinubu Make Plan To Start State Police For Rascal Jaguda Boys

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don announce ogbonge plan say, like dis, na to create state police be di way forward for di plenty security wahala for di kontri. Baba Seyi dey yarn dis one  wia im dey do wakies with governors of di obodo Naija for Abuja on Monday Mehn dey waka for di dinner,  Tinubu  dey think security,  say di reason na to make […]

todayFebruary 24, 2026 1

Sports

President Tinubu meet Sports Commission Oga, Promise More Support for 2026

By: Esther Ayoola Chairmo of National Sports Commission, Shehu Dikko, on Thursday don go visit oga Presido Bola Tinubu for Presidential Villa for Abuja to clear am how sport perform for 2025 and plan for 2026. Afta di meeting, Dikko tell State House tori pipo say di visit na normal routine, because na direct to di  President, di commission dey report. According to am, baba seyi promise to continue supporting […]

todayFebruary 20, 2026 19

National

Obi remind Tinubu Of Im Election Promise

By: Esther Ayoola Di 2023 Labour Parti presidential candidate, Peter Obi, once again don call out to oga presido, Bola Tinubu, say why dem one drop national grid for full solar energy. Di former Anambra state govo post for X, say e dey shock am say baba Seyi wan move go solar afta raking, dat im go bring steady light for im first tenor. Obi say, im bodi dey do […]

todayFebruary 20, 2026 2

National

Tinubu Swear For Hulayat Omidiran, 37 FCC Commissioners

By: Esther Ayoola Wi Oga Presido Bola Tinubu on Thursday don go swear for di new chairmo and commissioners of Federal Character Commission (FCC) for State House, Abuja. Di new FCC chairperson, Hulayat Omidiran, take oath of office together with 37 commissioners wey represent di 36 states and FCT. Di ceremony hapun for Aso Rock, oga presido sha  charge di new commissioners to focus on wetin dem fit do for […]

todayJanuary 23, 2026 3

National

Nigeria Don Gain Global Respect, Tinubu Talk

President Bola Tinubu don talk say the bold economic reforms wey him government dey do to bring Nigeria back to better position dey show better results, and e don make people from different parts of di world begin respect Nigeria again. The President talk this one for State House wen him receive Oba Ghandi Afolabi Oladunni Olaoye, Orumogege III, wey be Soun of Ogbomosoland, together with other royal fathers. According […]

todaySeptember 4, 2025 43

Politics

Buhari Organisation Don Support Tinubu For 2027 Election

The Buhari Organization (TBO) don pledge loyalty to Tinubu and officially declare support for the President re-election bid. Led by former Nasarawa State Governor Senator Tanko Al-Makura, the group waka come visit Tinubu for State House, Abuja on Tuesday, assure am say Congress for Progressive Change (CPC) faction inside APC dey committed to am. Al-Makura talk, “We dey with you for loyalty, body, and mind. May God give you wisdom […]

todaySeptember 3, 2025 25

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app