Anthony Joshua Set To Return To Boxing For July
By: Esther Ayoola Anthony Joshua dey plan return to boxing for July afta e survive serious car askident for Naija wey kpai two of im close friends, Sina Ghami and Latif Ayodele. Im promoter, Eddie Hearn, sha tell reporters say, di man never ready physically yet. Di March fight wey im suppose fight and fight with Tyson Fury dey cancel because of say im never ready for fight. However, Joshua […]