Fury To Fight One More Warm-Up Fight Before Joshua Mega Clash
By: Esther Ayoola Tyson Fury manager, Spencer Brown, say, like dis, dem sti dey find warm up match for Fury before im go face Anthony Joshua for di big showdown wey everybody dey wait. Fury just come back to ring earlier dis month, and e beat Arslanbek Makhmudov for Tottenham Hotspur Stadium afta 16 months break. Afta di fight, Fury con push for Joshua fight, say, im don sign im […]