Boxing News

5 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Saudi Powerbroker Dey Push For Mid-Night Fury vs Joshua Clash For Wembley

By Oluwatosin Ibrahim Saudi boxing powerbroker Turki Alalshikh don konfam say the heavy boxing match between Tyson Fury and Anthony Joshua fit still happen for Wembley Stadium. But he check say, this one go only happen if British authorities gree make the fight start very late for night so that pipo for America and across the world fit watch am for their prime time. Because of this one, Alalshikh dey […]

todayJuly 9, 2026 19

Sport Yarns

Jake Paul Make Plans To Retire Afta Joshua Scatter Im Jaw

By: Esther Ayoola Say like dis now, Jake Paul dey plan retirement from combat sports afta di YouTuber beating from Anthony Joshua. Say di 500 wey touch back in dat December fight sti dey make im head dey shake. For dia last fight last December, Joshua knock am out brutally. Di fight leave Paul with broken jaw wey force am undergo corrective surgery. Since den, di American boxer never return […]

todayMay 13, 2026 20

Sports

JUST IN: Anthony Joshua Pick Date for First Fight After Car Askident

By: Esther Ayoola Anthony Joshua don finally decide say im wan return to boxing ring on July 25 for warm-up fight ahead of im long-awaited clash with Tyson Fury. Saudi boxing chief, Turki Alalshikh, naim dey announce dis ogbonge update, say Joshua go fight Albanian heavyweight Kristian Prenga for Riyadh, Saudi Arabia, as part of Esports World Cup event. Di fight na Joshua first appearance since im knockout win over […]

todayApril 27, 2026 21

Sports

Fury Tell Joshua To Forget Wilder Fight

By: Esther Ayoola Tyson Fury don tell Anthony Joshua say make im forget Deontay Wilder and focus on fight wey dem fit do next if he win Arslanbek Makhmudov on Saturday. Fury go come back from im 16 months break to fight Makhmudov for Tottenham Hotspur Stadium. Di British boxer dey push Joshua make e no go pick any interim fight, but instead make e face am direct. Meanwhile, Deontay […]

todayApril 10, 2026 16

Sports

Anthony Joshua Finally Tuk Afta Di Askident Wey Kpai Im Two Frens

By: Esther Ayoola Anthony Joshua don finally tuk afta weeks of silence, as he appear for camera first time since di fatal car crash. U sabi say, Joshua bin dey inside SUV wey crash with parked truck for Lagos–Ibadan expressway on December 29. For video wey im post for YouTube, tears almost drop as he mourn Latif Ayodele and Sina Ghami, two of him close backroom guys wey he call […]

todayJanuary 30, 2026 28

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds