BRAZIL

2 Results / Page 1 of 1

Background

International

Brazil Former Presido Bolsonaro Don Collect 27 Years Prison For Coup Wahala

Former Brazil Presido Jair Bolsonaro don collect 27 years and 3 months for prison after dem find am guilty say e plan military coup to hold power tight after im lose 2022 election. Panel of five Supreme Court judges yan judgment on Wednesday, four say na guilty, one no gree. Di ruling don also block Bolsonaro from ever hold public office until 2033. For now, dem keep am for house […]

todaySeptember 12, 2025 6

Uncategorized

Nigeria, Brazil don Start Flight Connection

Yesterday, Nigeria and Brazil sign one important agreement wey dem dey call Bilateral Air Service Agreement (BASA), wey go allow direct flight between di two countries. Nigeria Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, sign di agreement on behalf of Nigeria, while Brazil Minister of Transport, Silvio Costa Filho, sign for Brazil side. Di two presidents, Bola Ahmed Tinubu and Luiz Inácio Lula da Silva dey ground to witness […]

todayAugust 26, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app