britain

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Kremlin Say Britain Dey Block Ukraine Peace Talks

Kremlin don accuse Britain say di country dey block peace for Ukraine by giving Kyiv information wey fit help dem produce SCALP long-range missiles locally. Kremlin spokesman Dmitry Peskov talk on Monday say Britain dey “throw oil on di fire” and dey work against any progress for peace, as UK Prime Minister Andy Burnham promise to continue military support for Ukraine during im visit to Kyiv. Britain don say e […]

todayAugust 25, 2026 7

obodo oyinbo

Britain, France And 30 Countries Dem To Join Bodi On Top Strait Of Hormuz Marras

Britain and France wan hold meeting dis week for Europe with about 30 countries to hellep reopen di Strait of Hormuz. According to Britain defence official rob mind with tori pipo,  di join bodi doings go include top officials from Britain, France, Germany, Italy, Japan and Netherlands and 24 other countries. Say Britain top military oga, Richard Knighton, don already meet di first six countries plus Canada on Sunday for […]

todayMarch 25, 2026 28 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds